Tiwa Savage — Koroba

Слушать Tiwa Savage — Koroba

Текст Tiwa Savage — Koroba

I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment
If money dey for pocket oh
Shebi na national budget
We go blow am like trumpet
We go blow am like trumpet

Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koroba Koro
Oya everybody carry your something

He say darling am watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad Commando, you carry overload
Yawa dey, Igboro
Sho wole, Ko wole

Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koroba Koro
Oya everybody carry your something

I no mean to bother you at all
Monkey dey work eh bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fit do (do do )
I no mean to bother you at all
Monkey dey work eh bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fit do eh

Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koroba Koro
Oya everybody carry your something