Sarkodie, Yung L — Friends to Enemies

Слушать Sarkodie, Yung L — Friends to Enemies

Текст Sarkodie, Yung L — Friends to Enemies

Eh eh eh
Eh eh eeh (Eh eh eeh)
Hey money change you
Why be say money… Ba Karya Ba

Barabang bang

Ba Karya Ba

Why be say the money change you?
Why you say you acting brand new?
Ba Karya Ba
I been they know you when you no get?
I been they they know you you dey soft?
Ba Karya Ba
My brother hustle on the low
One day self na you go get your own now
Ba Karya Ba
We get one milli, two milli, three milli, four milli
Ba Karya Ba
Why you let the money change you?
Why you start to get a new crew?
Ba Karya Ba
I been they know you when you no get?
Now you say I’m acting wretched
Ba Karya Ba
My brother hustle on the low
One day sef na you go chop your own
Ba Karya Ba

We get one milli, two milli, three milli, four milli
Ba Karya Ba

Holy shit!
I just lost a friend just a couple of weeks ago
Cos he turned into a snitch Why? Cos I’m rich
Fiti da a me nyaebi brother no dey show me love
He was caught in the midst
Mehn I’m pissed
Eno bi say I make am wey I dawg you o
Me no wo na chilli but you switch
I was counting the bricks
But then you dey playing me tricks
Me no wo ye cool before the hits
Ose me act different then stop with all this pretence
You bore sake of I’m busy working playing shows on weekends
Na me ne bro ye tight opushi blame for defence
My popi tell me se wo cash ba a bi when you see friends
Ebe now I see
Why you let the money come between us?
From the ghetto you dey with me but now wey fit sell out arenas

You now dey focus on peoples opinion

Eka akoma but everything happens for a real reason
God is a genius!

Ba Karya Ba

Why you let the money change you?
Why you start to get a new crew?
Ba Karya Ba
I been they know you when you no get?
Now you say I’m acting wretched
Ba Karya Ba

My brother hustle on the low
One day sef na you go chop your own
Ba Karya Ba
We get one milli, two milli, three milli, four milli
Ba Karya Ba

Me maame too me nkra se kwasi fre me
Ose me nni dama soma obi e na onfa kakra nfa mbre me
Me hia bi ako bo nsaawa eyie was na me de bi ako turne
Sesiaa me ntumi mbo bisia me nua nom obia nsende
Agya me ba ne Sarkodie me dware sika yi
Mesre sika a mabo mmusuo enie obia be kekam
Mefra ntoma baako toaso kora a obia se sesamu
Community 9 obiaa se maame ti aye yie odamu
Me nni te seesei nnamfo fo) obiaa se meown now
Wa mmo ho bisia na se ma nnya bi a yese manya sika na menkye

Me wiase a me baa ye adie baako pe na mpe

Se obi hia mmoa na wa ba na me ntumi nye
Mike! Die wa kofa aba yi manka na me boa
Wo ye Sarkodie — eye nanso wabre me adesoa
Se nie nipa ha madwene? Mike enye asem kitoa
Mempe se me ha wadwen enti ma kyekyere na mia ma soa

Ba Karya Ba

Why you let the money change you?
Why you start to get a new crew?
Ba Karya Ba

I been they know you when you no get?
Now you say I’m acting wretched
Ba Karya Ba
My brother hustle on the low
One day sef na you go chop your own
Ba Karya Ba
We get one milli, two milli, three milli, four milli
Ba Karya Ba

Yeah Yeah
From Boys II Men we still be friends
Money not change WE
But WE change the money
What demma go say?
Ahhha!
TUCC