Runtown — Propaganda

Слушать Runtown — Propaganda

Текст Runtown — Propaganda

Coming strong and coming like a fire
So make dem no go try contest
Because i no Dey blow my trumpet
And any man want claim dem holy pass
Tell dem make dem throw the stone first
You go see nobody is perfect

Cos some of dem love to worry worry worry
While some of dem stay focused on the money
Play that music wey make dem jam
Wey make the girl dem whine

Cos some of dem love to worry worry worry
While some of dem stay focused on the money
Play that music wey make dem jam
Wey make the girl dem whine

Kele Ru wa gbe rue
Keleru to folenu
Kele ru leru wa gberue
Kielenu ma folenu

Kele Ru wa gbe rue
Keleru to folenu
Kele ru leru wa gberue
Kielenu ma folenu

Shey cos of say I keep am confidential
Shey you come think say I no get agenda
You know say getting money fundamental
Tell dem this one no be propaganda
And we coming with another banger
Oh yeah yeah

Shey cos of say I keep am confidential
Shey you come think say I no get agenda
You know say getting money fundamental
Tell dem this one no be propaganda
And we coming with another banger
Oh yeah yeah
Cos some of dem love to worry worry worry
While some of dem stay focused on the money
Play that music wey make dem jam
Wey make the girl dem whine

Cos some of dem love to worry worry worry
While some of dem stay focused on the money
Play that music wey make dem jam
Wey make the girl dem whine

Kele Ru wa gbe rue
Keleru to folenu
Kele ru leru wa gberue
Kielenu ma folenu

Kele Ru wa gbe rue
Keleru to folenu
Kele ru leru wa gberue
Kielenu ma folenu

Shey cos of say I keep am confidential
Shey you come think say I no get agenda
You know say getting money fundamental
Tell dem this one no be propaganda
And we coming with another banger
Oh yeah yeah

Shey cos of say I keep am confidential
She you come think say I no get agenda
You know say getting money fundamental
Tell dem this one no be propaganda
And we coming with another banger
Oh yeah yeah