RB Mai Fiteelah — Fame

Слушать RB Mai Fiteelah — Fame

Текст RB Mai Fiteelah — Fame

Ye ye ye ye ye come out body
Ye ye ye ye
Dey call me RB

Nobody holy cause now no love for one another
Me am lonely cause am broke I no get chada
Oluwa bless me cause I carry family for shoulder
This no funny! This life they ride me like okada
Like okada
Come out body! Come out body!
From nobody to somebody
They don they feel my melody
Cikin gari, wajen gari
Na me dey give them back to back
Come out body! Come out body!
From nobody to somebody
They don they feel my melody
Cikin gari, wajen gari
Na me dey give them back to back

I dey give them back to back
Makiya su samu heart attack
I they shot dem papa _ papa
Niko ajikina, hassada be hanani Suna
Waka tana cikin jinina
Albarkan mama nata bina
Wasu naki wasu nasona
Wasu zagi wasu yabo akaina
Hassada ni baya gabana
Burina naci da gumina
Wani waka wani na gona
Kifi naganinka me homa
A gabana suka gina rami
If I fall papa God will rise me
I no fit wear shoe wey no go size me
Sometimes I dey feel like you dey jaz me
Sweet jam wey sweet like ajino
Many people don they dance to my disco
Them are rolling up like them be ludo
Timeless like abi davido
Strong and tite call me bad comando

Come out body! Come out body!
From nobody to somebody
They don they feel my melody
Cikin gari, wajen gari
Na me dey give them back to back

Try to mess with me you made a mistake
What a madness
Fetching water with a basket
If no be money matter make you forget
All I need is money in my pocket
Wanna chop dis life to the fullest
If you get money we go connect
Cause I no dey play with my market
And I want to blow like trumpet
Any shaking of tree is target
Amebo mind your business
If no be money no dey call my handset
No dey call my handsey
No dey call my handset

Come out body! Come out body!
From nobody to somebody
They don they feel my melody
Cikin gari, wajen gari
Na me dey give them back to back