NAUSKY.A — Overload

Слушать NAUSKY.A — Overload

Текст NAUSKY.A — Overload

Oya, na na na na ye ‘ee {hebaa}
{Nausky A on the beat}
Na na na na na, Oti por por gan gan
Ah nausky A, Oya Let them know now
Oya ehhh

In the club me i dey low key
For my zone, omor no fighting
As Dj they play dey go, yee
Girls dem fire down
Fine girl, she whisper my name, she say she like me, me i no notice eh yee
Òmò tò dùn tò rè wà. ya ya ya

Òmò sèwà fine gan ni, with overload
(Overload)
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload yee
Òmò sèwà fine gan gan ni, overload
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload o
Overload Overload

So many things wey eye dun see {hebaa}
You know, no be everything wey mouth go talk
I can’t come and kill myself, just wanna live my life oo
Baby come closer oh oh
Let me hold you down na na
Oya yeee
Onyi bi goro dom, òmò kilo fi sè ibadi ton yi bi goro dom, Oya na
Make me your commando
Onyi bi goro dom
Me like the way that you boogie down, Onyi bi goro dom ya ya ya

Òmò sèwà fine gan ni,with overload
(Overload)
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload yee
Òmò sèwà fine gan gan ni, overload
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload o
Overload Overload

Yee mo ti gba alert {Oya}
Eru ti mo gbe sorun, na Fourty carat {yee}
Awon òmòge de tu yapa gan
Dey ma party hard, {Overload o}
Òmò no go dey dull for here, we groove all night
Igi kan ole da gbo se’ee
Nausky A, mo ti jeun lo {Ah}
Give them now, mo ti bo mo wo lowò
We balling, we clubbing
Party grooving, no dulling
Shanà wole, awon te mi gbori wole yaya {yee}
Wo shanà wole, wo ko oti wole
Wo tu sh’olosho wole yayaya

Òmò sèwà fine gan ni,with overload
(Overload)
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload yee
Òmò sèwà fine gan gan ni, overload
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload o
Overload Overload
Òmò sèwà fine gan ni, with overload
(Overload)
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload yee
Òmò sèwà fine gan gan ni, overload
The way she dey do, she go gbum nmadu, with overload o
Overload Overload

Kili je Kili je, Kili je Kili je
Kili je je je
Kili je Kili je, Kili je Kili je
Kili je je je
Oya, dance your body
Òmòge whine your body
Oya na, dance your body
Òmòge move your body
Oya na, Let’s go
Kili je Kili je, Kili je Kili je
Kili je je je
Kili je Kili je, Kili je Kili je
Kili je je je
Oya, dance your body
Òmòge whine your body
Oya na, dance your body
Òmòge move your body