Mordi — AJURU

Слушать Mordi — AJURU

Текст Mordi — AJURU

Wetin you dey find
Say anything wey you want I go find
Why I call you my only lover
Make you call me your only lover I too sure
I wan dey for your mind
Make you dey reason me all through the night
Why I call you my only lover
Make you call me your only love

And I no fit cancel
And I no fit handle
You’re my only peace of mind
You’re my only peace oh why
And I no fit cancel
And I no fit handle
You’re my only peace of mind
You’re my only peace oh why

My Ajuru baby
Aju aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju

Hold me baby hold harder
Give me love harder woh woh
Me I no get counter
But me I go love harder woh woh
And I no gree gree oh
And I no gree to fail you
Girl I want to hold you girl I want to hold

And I no fit cancel
And I no fit handle
You’re my only peace of mind
You’re my only peace oh why
And I no fit cancel
And I no fit handle
You’re my only peace of mind
You’re my only peace oh why

My Ajuru baby
Aju aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju
Aju Aju ajujuju

Hmmm nothing wey
Nothing wey hmmm
Nothing wey hmmm
Baby nothing wey you
Ohh baby nothing wey
You you you

Show me how your body moving in and out
Moving your body baby keep it moving
North to south to left
Anything girl I get money for you