GentleStar DC, Mackellyhit — Love Again

Слушать GentleStar DC, Mackellyhit — Love Again

Текст GentleStar DC, Mackellyhit — Love Again

Mackellyhit dey hia so
Already know
GentleStar DC
Oh yeah, it’s DeCraziest Beatz

I been dey say
I no go do this love something again
(Again oh)
But as e be
I no understand wetin happen again
(Again oh, oh, oh)
This kind girl you dey burst my ogbolo
This kind girl you dey burst my medulla
(Oh, oh, oh)
The kind love wey you give me no be regular
Other girls no go fit to get this formula

Somebody’s girlfriend don dey love me
She don dey love me
She say she no go hurt me (yeah, yeah)
Somebody’s girlfriend don dey love me
She don dey love me
She say she no go hurt me

See me see love oh (see me see love oh)
Na me were she carry go (na me were she carry go)
I give her my heart oh (wo wo)
I ignore the girls wey dey enter my DM
I dey follow the girl we dey love me die
You know why (ehh)
I no wan make any mistake (mistake)
For your love me I don’t want to regret
Baby whine am for me oya rotate
Anywhere wey you dey me I go locate (locate)
Give me love oh, right now
Give me love oh, all times
Wantinti omalicha nwa
Wantinti

I been dey say
I no go do dis love something again
(Again oh)
But as e be
I no understand wetin happen again
(Oh, oh, oh, oh)

Fine girl, fine face, big bumbum
Oh, dah kre ke ke
Oh, dah whine am for me
Reaka oh dah
Fine girl, fine face, big bumbum
Oh, dah reaka
Oh, dah come whine am for me
Oh, dah ke ke

Ooh, give me love
Give me love, give me love
Give me love, give me love
Na wantinti
I no go leave you run away
Ooh, give me love
Give me love, give me love
Give me love, give me love
Na wantinti wantinti ahh

Somebody girlfriend don dey love me
Somebody girlfriend don dey love me, yeah, yeah
Oh, yeah its DeCraziest Beatz