Crucificxo — Motivate

Слушать Crucificxo — Motivate

Текст Crucificxo — Motivate

Everything rough in my city right now
Preacher man say better keep your head up
Only 9-5 no fit buy you mansion
Anybody wey no work no go see to chop o
Looking for some love make you check junction
You go see the fast one after the transaction
End sars now way too many lives lost
When the politician talk we no pay attention

No come dey look my face before you know say the boy dey para
All man no fit relate to suffer suffer wey dey for naija
How I go chase my dream from night till morning you come catch am
Be like say you dey crase but when I start you go japa

I don dey calculate when we go elevate when we go celebrate
I need to relocate I don dey too delay I need to move today
Forward ever
O boy motivate O boy motivate O boy motivate

I remember
There was a country once upon a time
We thought we’d survive
The forces of darkness good men did not fight
Turned day into night

O boy motivate O boy motivate O boy motivate O

Forward ever we dey grind
Even when them take light we dey shine
Eyes looking for good life we no mind
One day we will rise na we go chop life

O boy motivate O boy motivate O boy motivate O boy motivate