CKay — kalakuta
Слушать CKay — kalakuta
Текст CKay — kalakuta
C-C-CKay, yeah
Yeah
See, I be kalakuta soldier
Steady shayo no fit sober
Awon temi won ti cover mi
No fit killi all the soldier
After six bottles of shayo
Everybody dey go down low
Every time I upload my shit, everybody dey go download
Ofese wun (ayakata)
Ofese gbon (ayakata)
Ofese — (ayakata)
Aah, ofese (ayakata)
Ofese won (ayakata)
Ofese whe (ayakata)
Shake it titi (ayakata)
Ehn, shake it toto (ayakata)
Ah, kimon
(Samba eh-eh-eh, samba)
Bring the money from my shokoto, aroma lashitan
As them go say for Sokoto, baby ikpa wa san wan (okay)
The party no dey finish oh
The shayo no dey finish oh
The kele no dey finish
The igbo no dey finish oh
Too many things to do wey you no go do fit to do am finish
Police stop my car, dem stop and search me dem no see nothing
But dem still dey look my face
Dey ask me say make I find dem something, eh
Ofese wun (ayakata)
Ofese gbon (ayakata)
Ofese — (ayakata)
Aah, ofese (ayakata)
Ofese won (ayakata)
Ofese whe (ayakata)
Shake it titi (ayakata)
Ehn, shake it toto (ayakata)
Ah, kimon
(Samba eh-eh-eh, samba)
Bring the money from my shokoto, aroma lashitan
As them go say for Sokoto, baby ikpa wa san wan (okay)
Kalakuta, kalakuta
Kalakuta, kalakuta
Kalakuta, kalakuta
Kalakuta, kalakuta
Kalakuta, kalakuta
Kalakuta, kalakuta
Kalakuta, kalakuta, kalakuta
(Samba eh-eh-eh, samba)
July Sonics