Burna Boy — Alarm Clock

Слушать Burna Boy — Alarm Clock

Текст Burna Boy — Alarm Clock

God made us
He made the magical beings
It’s important how you look at yourself
And you view yourself (wake up)
How you look at your brother, how you look at your sister
We from the same tribe

It’s black love
It’s that real love
Wake up
Woah

Alarm clock, all stand up
Make we na wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Se dem send you ni
Se won ran e ni (e ni)
Se dem send you ni
No-no-no, no-no-no
No-no-no, no-no-no

Many things sey man go see
Wey go make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dey wanna drag me under?
I must be a special type of broda
Some type of oga (ayy)
You go come discover (ayy)
That I’m really unstoppable

Jesu ba mi s’ona, s’ona, s’ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j’ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock

Ayo, you awake yet?