BOJ feat. Runtown, BOJ, Runtown — Phantom

Слушать BOJ feat. Runtown, BOJ, Runtown — Phantom

Текст BOJ feat. Runtown, BOJ, Runtown — Phantom

Maleky berry
Berry pon dis
You know
Ah you know
Bad man I carry weight oo
Real gee I carry base oo
Phantom dey no see me
Go see dey no see me
Bad man I carry weight oo
Real gee I carry base oo
Phantom dey no see me
Go swee dey no see me
Play
Play I say dey follow me dey play
I stand tall in my lane
Am a hustle till dey know my name
Young babe
Omo no be minimum wage
Don’t care wat opinion say
Tryn’ get it in a million ways
I remember when dey dull me
Now when dey for am dem dey call me
Same people wey bin dey yab me
Now dem dey try to feature me
If u require my services
Oo u go pay ins