Blaq Brown — Julie

Слушать Blaq Brown — Julie

Текст Blaq Brown — Julie

Oh, my baby o
This thing you dey do me, lady o
Baby, you dey drive me crazy o
Abeg, girl, do me jẹjẹ, do me jẹjẹ
Oh, my Julie, can I ask a question?
Why’d you steal my heart and my attention?
Girl, you are my finest collection
You are a perfect definition of oppression (oh, oh, oh)

And I’ll put you first above other girls
You’re the one of a kind
A kind that’s rare to be found
I’m never letting you go
I’ll always hold on to you
I’ll always hold on to you

‘Cause intellectually, you dey give me joy, and e no dey seize
And girl, undoubtedly, anytime I drop, you go vibe to it
And if eventually, you be on your own, and you need someone
I’ll be there for you ’cause all my love belongs to you alone

Ọmọ, me, I swear, say I no go ever leave
The love wey you show me is not ordinary
Na this kind of love every man really needs
Yeah, this kind of love would put a man on his knees
You’re my peace of mind, ɔdɔ
So, let me rain some love on you
Girl, let me show you that you are the one

‘Cause intellectually, you dey give me joy, and e no dey seize
And girl undoubtedly, anytime I drop, you go vibe to it
And if eventually, you be on your own, and you need someone
I’ll be there for you, ’cause all my love belongs to you alone

Shey make I manya follow you
Anywhere you go, me I manya follow you
Shey make I manya follow you
Anywhere you go, me I manya
Me, I manya
Anywhere take me japa
Omotenna, me I dey manya, manya
Girl, no go japa leave me

And if eventually you be on your own, and you need someone
I’ll be there for you, ’cause all my love belongs to you alone