Pazzu chaze — can’t stop me

Слушать Pazzu chaze — can’t stop me

Текст Pazzu chaze — can’t stop me

They say me i don Dey gbese
Anywhere money Dey
Na their my belle Dey face
No issues on ground
Na my bread me Dey chase
Always on the road
Na why dem call me Pazzu chase
Pazzu chaze,Pazzu chaze
Many battle men Dey face
He no easy for Son wey no come out inside grace
Na why we Dey hustle
Cause plenty family full for village
No reason my bro
I ain’t gat nothing to hate
For this life wey we Dey
No reason anyone less
Cause na gamble we dey play
Today fit be your own
Tomorrow make fail
Na real life bruda
Either you loose or you gain
Mama say never go astray
After the dark night
There must shurely be a day
Holy water for my head
Prayer and fasting everyday
Believe in yourself
Cause God never fails
So me say
To my size I cut my coat
Do what’s on my mind so
Keep your fucking quote
Anywhere I go dem want to see me fall
But they can’t stop me now
They can’t stop me now
To my size I cut my coat
Do what’s on my mind so
Keep your fucking quote
Anywhere I go dem want to see me fall
But they can’t stop me now
They can’t stop me now
Enemies Dey mock
Dem say Wetin I Dey talk
I don’t give a fuck
Cause I’m heading to the top
When I flop I come back
As my vibe never die
Sooner or later
Dem go start to feel the vibes
Many other night
Me Dey steady on my grind
Just to see mama smile
Just to see mama smile
With a lots of peace of mind
Hun,with a lots of peace of mind

To my size I cut my coat
Do what’s on my mind so
Keep your fucking quote
Anywhere I go dem want to see me fall
But they can’t stop me now
They can’t stop me now

To my size I cut my coat
Do what’s on my mind so
Keep your fucking quote
Anywhere I go dem want to see me fall
But they can’t stop me now
They can’t stop me now
They can’t stop me now
They can’t stop me now
They can’t stop me now
They can’t stop me now
They can’t stop me now